Simi – Ayo
Simi drops official video of her single, Ayo. Simi in one of her Instagram posts confessed that Ayo is one of her favourite songs.
Enjoy Simi’s soothing voice and the beautiful video.
Simi – Ayo [VIDEO]
Simi – Ayo [LYRICS]
Legendury Beatz
My blessing corner
Favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything when I touch
For this life, everything when I want
Shey na mansion oh, shey na Porsche oh
Na me get am oh, amin
If dem dey doubt no mind dem
If bad belle come make you bind them
My time don come oh
Ayo wa ba lemi oh
Ire ohh
(Goodness ohh)
Ayo mi de oh
(My joy ohh)
Everyday oh
Showers of blessing rain on me
Download Promise by Adekunle Gold Ft. Simi
Shey na money wey you want oh
Abi o fera motor
(Abi you want motor (car))
Time e don come oh
Ayo wa ba lemi o
Happiness knocking, wole wa
Prosperity something, wan gbe wa
And blessing calling, o o o
Ayo wa ba lemi o
Download Ba Mi Lo by Tolani Otedola Ft. Reekado Banks
Asuriwa wa gbo
Where ever we go
Victory wey no dey finish
Ani temini oh
(It is for us oh)
Loke loke, you no go run down
(Higher higher, you will not run down)
No more tension, no wahala
Tori ola wole
Owo ti de oh
(Money is here oh)
Pounds ati Dollars
Ayo ata lafia
Olowo lowo bi Adenuga, if you believe oh
Shami o
Aniko shami o
Ire oh
Ayomide oh
Everyday oh
Showers of blessing rain on me
Shey na money wey you want oh
Abi o fera motor
(Abi you want motor (car))
Time e don come oh
Ayo wa gba lemi
Happiness knocking, wole wa
Prosperity something, wan gbe wa
And blessing calling
Ayo wa gba lemi o